It has come to attention that the BBC, a Royal Chartered and tax funded broadcaster in Airstrip One, is now publishing articles online in a language they describe only as "pidgin" (archived). Nevermind that "pidgin" means not any particular language, but a type of simplified intermediate language stuck between two or more grown up languages. Consider the top "De one we dem de read well well" story on today's BBC pidgin page, for which they advertise a September 6th, 2017 publication (archived):1
Woman wan troway poo-poo, come trap for window
Woman wey take her hand, pack her poo-poo comot di toilet of man wey she dey friend because "e no gree flush" enter trouble, after she go try collect di poo-poo back.
The woman wey dey learn gymnastics, just start to waka with Bristol student, Liam Smith, for di first time, when she take fear troway di poo-poo comot for window.
Instead make di thing land for garden, di poo-poo come jam between two windows wey no dey open wide.
Di lady decide to carry her thing back; she use head enter the small space wey di poo-poo bin dey, but na so she come trap for there, and trouble start.
Mr Smith say im no get choice but to call fire service make dem help remove di girl, along with her poo-poo.
Now, im don dey try raise money to repair di windows wey break, so e write all di tori for inside one University of Bristol crowd funding page.
And on it goes. Observe some headlines:
- Anglophone crisis: Gunshots, killings, car burning, as separatists force ‘lockdown’ for pipo
- Tiger nut drink fit wake up your sex drive – Nutritionist
- Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe
- 'We fit vote wrong party on election day'
- Ghana Foreign Ministry remove Mahatma Gandhi statue from University campus afta protests say he be 'racist'
- Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones – Minority blast Ghana gov't
- Yaba #MarketMarch to stop touch-touch make us almost chop beating – Organizer
- Sexual Harassment: Yaba market march to stop touch-touch make us almost chop beating – Organizer
The last two headlines suggest this particular pidgin is a rather squishy thing. The editors want to press a line in a way that's understood while also forcing their preferred buzzword into the pidgin as it continues to develop. Further analysis of this Royally Chartered "BBC Pidgin" discovered in the wild is left to the bloggers.